Burna Boy – Question ft. Don Jazzy Mp3 Download (Video , Lyrics)

Burna Boy – Question ft. Don Jazzy Mp3 Download (Video , Lyrics) – Fulloaded
Burna Boy Question ft. Don Jazzy Mp3 Download Audio Song, Talented Nigerian Singer and Songwriter Burna Boy dishes out this cool vibe tagged Question Featuring Don Jazzy
This song is an impressive track that will surely be worth a place on your playlist if you are a lover of good music.
The sweet melody is available here for your free and fast download.
After Downloading the song, don’t forget to tell us how you feel about the song on the comment box below, and remember to visit Fulloaded always, as we got you covered on newly released song, album, Video and song Lyrics, thanks.
Related Pages
Contents Menu
Download Latest Music
Naija Music
South African Music
Hip hop Music
Fuji Music
Ghana Music
Gospel Music
DOWNLOAD Burna Boy – Question ft. Don Jazzy Mp3
Burna Boy Question ft. Don Jazzy Video Mp4
Burna Boy Question ft. Don Jazzy Lyrics
[Intro]You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy
[Verse 1]
Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up
[Pre-Chorus]Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah
[Chorus]
Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer
[Verse 2]
Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you
Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o
[Pre-Chorus]
Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o,
Man no be God o
Make dem dey talk am,
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah
[Chorus]
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer
(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer
[Outro]
Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
The End!!!
Do you find Fulloaded useful? Click here to give us five stars rating!
Related Posts
No one has commented yet. Be the first!